Nigeria 2019 Elections: Atiku Abubakar walkout as President Buhari no show face for 2019 Presidential Debate

Wia dis foto come from, Atiku Abubakar
Nigeria main opposition PDP presidential candidate Atiku Abubakar walkout as ruling party APC candidate President Muhammadu Buhari no show face Saturday evening for 2019 Presidential Debate for Abuja, Nigeria.
Na Nigeria Election Debate Group and Broadcasting Organization of Nigeria na im organize di debate wey many pipo consider as di mama of all di presidential debate wey go happun before di 16 February, 2019 general election.
Out all di five candidates wey di organizers invite, na Kingsley Moghalu presidential candidate of Young Progressives Party, Fela Durotoye, presidential candidate of Alliance for New Nigerian and Oby Ezekwesili of presidential candidate of Allied Congress Party of Nigeria show face for di debate.
From di moment wey moderator Mark Eddo call di final candidate on top stage and pipo no see presido Muhammadu Buahri or PDP candidate Atiku Abubakar, pipo start to ask questions why di former vice president wey just come back from America no show.
As di questions come dey rise on top social media, Atiku go ontop Twittter to tell pipo why he no wan debate.
Why Atiku no participate for di debate
Nigeria main opposition presidential candidate Atiku Abubakar of PDP bin appear for Congress Hall of di Hilton venue of di debate.

But at di last minute im change im mind say im no go join di debate if President Muhammadu Buhari of APC no show face for di debate.
End of Di one wey oda users dey read well well
For am, he no see reason why he go debate when he come di a challenge di president on him policies.
Atiku also tok say e no see di point to attack candidate when he no dey dere to defend himself.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5
BashirAhmaad, di New Media Assistant to Presido Buhari reply Atiku thread on top twitter, ask am shye debate na to question Buhari or to tell kontri pipo him plan?
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 6

End of X post, 7