Lionheart: Genevive Nnaji don dey collect accolades

Wia dis foto come from, Getty Images
Lionheart wey be Africa first original feem wey Netflix produce don land.
Di feem wey be di first movie Nigeria actress Genevieve Nnaji dey direct, and act, don already dey get accolades for social media on top di release.
Lionheart follow one woman wey take ova compnay gbese afta her papa die with her uncle.
Dem premier di feem for di Toronto International Film Festival for Canada in September.
Social media dey jolly di feem sotay Pete Edochie and Nkem Owoh, two actors wey don tey for di Nigeria movie industry and dey for di movie dey trend.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2
Content is not available
View content on FacebookDe external site no concern BBC.End of Facebook post
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3