Cassie, P Diddy love tori don scata social media

Wia dis foto come from, Getty Images
Social media melt on Sunday sake of say American rapper, Sean "Diddy" Combs ex-girlfriend, Cassie Ventura post foto of her new bobo just one day afta Diddy post her foto for im Instagram Story wit red heart emoji.
Diddy share di Instagram Story on Saturday December 29 wey carry di picture of Cassie inside bathtub.

Wia dis foto come from, Instagram/cassie
But e be like say Cassie dey on a different level and she don move on wit new bobo as she no waste time to share foto of wen she dey kiss her new bobo.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 1
Dis na how social media react on di mata:
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7

End of X post, 8

End of X post, 9

End of X post, 10
According to tatafo pipo, di new bobo wey Cassie dey kiss inside di foto na 25-year-old fitness guru wey im name na Alex Fine. One pesin for twitter even ask question weda di bobo na Diddy traineR, while anoda pesin tok say Diddy know di bobo.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 11

End of X post, 12
Diddy and Cassie wey be singer and model bin separate late dis year afta more than 11 years wey two of dem date.
Di news of di separation trend well-well for social media so tey pipo begin tweet say Diddy do Cassie 'chop, clean mouth', 'use and dump', plus waste her time.
Dis year no too sweet for Sean "Diddy" Combs, first im break up with e long time girlfriend Cassie, later di mama of im children wey be also im former girlfriend, Kim Porter die for November 15 and dis news cause serious sadness for am.
End of Di one wey oda users dey read well well
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 2
Pipo bin dey hope say Cassie and Diddy fit come back togeda afta dem bin see two of dem togeda afta Kim Porter die but wit dis foto wey Cassie tier rubber so, di water don pass garri.