Nyakim Gatwech: Dis African model dey shake fashion world wit her dark skin

Wia dis foto come from, @queennyakimofficial
Dis 24-year-old model wey dey make waves for di fashion industry wit her dark skin wey dey totori pipo.
Nyakim Gatwech parents dey live inside Maiwut, South Sudan, before dem pick race from South Sudan civil war run to Gambela, Ethiopia wia dem born her.
From dia, dem migrate enta Kenya wia dem live dor refugee camps, and finally she migrate to America (USA) wit her family, while she be 14 years of age.

Wia dis foto come from, Emma McIntyre
Na Buffalo, New York be dia origanal domot but she later move to Minneapolis, Minnesota.
Although she dem no born her for South Sudan, she still considers herself South Sudan citizen.
She begin tink of modelling career afta she do one fashion show for St. Cloud State University.
She don appear for one promotion posters for 2017 film Jigsaw.

Wia dis foto come from, Ben Gabbe
See wetin pipo dey tok about her:
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 1

End of Instagram post, 2

End of Instagram post, 3

End of Instagram post, 4

End of Instagram post, 5

End of Instagram post, 6

End of Instagram post, 7

End of Instagram post, 8