Buhari 2019 'Next Level' plan dey make Nigerians ginger

Read am in 1 mins

One day don pass since President Muhammadu Buhari don reveal im plan for Nigeria ahead of di 2019 elections for di kontri.

Buhari call im plan Next Level and many Nigerians don begin tok dia mind ontop how dem see di presidency plan if im come back as president for 2019.

BBC News Pidgin ask how see pipo see Buhari Next Level plan, see di reaction for Facebook:

More pipo dey react for here.