Cameroon election campaign di hot with tori say opposition candidates wan unite

Maurice Kamto, candidate for 2018 election
Wetin we call dis foto, Maurice Kamto, candidate for 2018 election
    • Author, Leocadia Bongben
    • Role, BBC News Pidgin, Cameroon
  • Read am in 1 mins

Maurice Kamto, 2018 presidential candidate for Cameroon Renaissance Movement go tok for tori pipo de candidate weh deh di join pawa with for get strong opposition candidate for elections.

Wetin we call dis Video, Cameroon elections: 5 tins you suppose sabi about dis 7 October election

Plenti Cameroonians believe say na only strong opposition fit get weight for face president Biya weh e don bi for pawa for 36 years.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Map wey show wia trouble dey for Cameroon

Some pipo don say if candidates for opposition go for election laik spare parts deh no go even smell victory against president Biya weh e di control election bodi.

Barrister Akere Muna visit Um Nyobe e grave

Tok still di go on for background with, Akere Muna for Popular Front for Development, PFD and Maurice Kamto for Cameroon Renaissance Movement, CRM.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Also Joshua Osih for Social Democratic Party, SDF and Serge Espoir Matomba for United People for Social Renewal, PURS di also tok.