Cameroon elections: Five tins you suppose sabi about dis 7 October election

Wetin we call dis Video, Cameroon elections: 5 tins you suppose sabi about dis 7 October election

Cameroon elections go hold on 7 October and di current president Paul Biya wan be presido for di seventh time.

Map wey show wia trouble dey for Cameroon