MBGN 2018: Miss Imo don win di most beautiful girl for Nigeria

Wia dis foto come from, MBGN/FACEBOOK
Miss Anita Ukah don become di most beautiful girl in Nigeria. She win thirty six odas wey follow contest for di 2018 Most Beautiful Girl in Nigeria (MBGN) pageant wey dem do for Bayelsa state south south Nigeria.
Di win mean say na she go represent Nigeria for di Miss World pageant wey dem go do for China for December 8 2018.
23 years old Anita na di current Miss Imo state. She be graduate from Igbinedion University, Okada, Edo state wia she bin win most beautiful for di school.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 1
Oda fine fine girls collect crowns for di ceremony
Miss Lagos Aramide Oluwatobi win Miss Universe.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 2
Miss Sokoto Valentina Ogbonnaya win Miss ECOWAS.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 3
Miss Kwara Damilola Adeshina collect Fast Track Winner .
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 4
Miss Nasarawa Obianuju Ononuju win MBGN Model.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 5
Miss Oyo Chiamaka Okechukwu win Miss Charismatic.
End of Di one wey oda users dey read well well
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 6
Miss Rivers Berty Harry win Miss AMITY.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 7
Miss Adamawa Sandra Chisom Ndigwe win Miss Select Pro.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 8
Miss Edo Daniella Jatto win Best Traditional Outfit.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 9
Miss Plateau Meyaroghene Ariagbobe win Best Evening Wear.














