Fresh FM: Yinka Ayefele say na politics make Oyo State goment destroy im building

D pipo weey dey work for di building

Wia dis foto come from, SINA ỌMỌ IYA SINA

Wetin we call dis foto, Di building dey valued at 800 million naira
Read am in 1 mins

Popular gospel musician, Yinka Ayefele dey lament how goment for Oyo State, southwest Nigeria, cari bulldozer go demolish im building early Sunday mormor.

Skip Instagram post
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post

Goment say di building dangerous and na 'public nuisance' because e dey close to expressway but di musician believe say na politics.

Ayefele dey claim say na because di radio station, Fresh FM, wey dey inside di building, no pally wit di goment.

E say na di Commissioner of Information and Culture, Toye Arulogun, dey press for di demolition.

But oga Arulogun tell BBC Yoruba tori pesin Busayo Akogun say e no get dat kain power, say dem don dey warn Ayefele tey-tey.

For 2012, goment bin demolish one wall of di building wen dem bin wan increase di expressway.

Pipo for social media no too believe goment reason as dem don dey comot to yab dem say why dem go do dat kain tin

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3