Billionaire Femi Otedola enta molue bus but nobodi recognize am

Femi Otedola ina big business man and one of di few rich men inside Nigeria

Wia dis foto come from, Instagram - Femi Otedola

Wetin we call dis foto, Femi Otedola
Read am in 2 mins

One video of Nigerian billionaire wey be oga patapata for oil market Femi Otedola don scata full evri wia ontop social media for di kontri.

Inside di video wey Otedola post for im Instagram account on Wednesday, di billionaire businessman enta one scata scata molue bus from Sango drop for Agege town inside Lagos.

Skip Instagram post, 1
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post, 1

E vex, surprise, even shock many pipo wey don react to di video say none of di passengers wey follow enta di bus fit recognize or sabi di billionaire until im comot from di bus.

Di post wey land ontop di billionaire social media account no explain why Otedola do wetin im do.

And since wey di video show online, e don chop thousands of reaction for social media, from shock to surprise say rich man go fit act like one common man.

See some of di reaction dem:

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip Instagram post, 2
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post, 2

Skip Instagram post, 3
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post, 3

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Femi Otedola na Nigerian businessman, entrepreneur, philanthropist, and chairman/ Chief Executive Officer of Forte Oil, wey dey import petroleum products enta Nigeria.

Wetin we call dis Video, World richest man Bill Gates don talk with BBC news Pidgin!