Tins wey President Buhari and Donald Trump wan talk about

Buhari and Trump

Wia dis foto come from, REUTERS/GETTY IMAGES

Wetin we call dis foto, President Trump bin call African kontries 'shithole'

Nigerian President Muhammadu Buhari go meet US President Donald Trump for Washington on Monday. Di two heads of states dey expected to discuss economy mata and security.

Afta im meeting with President Trump, presido Buhari go meet with bizness dem wey specialize for agriculture and also do talk-talk wit senior Nigerian goment officials and big oga dem of major US transport companies.

Pictures as Buhari take land U.S

Buhari for US

Wia dis foto come from, @NGRPresident

Buhari for US

Wia dis foto come from, @NGRPresident

Buhari for US

Wia dis foto come from, @NGRPresident

Pipo wey follow Buhari

Wia dis foto come from, @NGRPresident