Donald Trump 'shithole' talk dey make people ginger
Plenty reactions up and down dey follow US President Donald Trump talk wey im refer to Haiti, and El Salvador and Africa as shithole countries.
Washington Post, CNN, Politico and other tori people bin broadcast say for inside private meeting wey im do with lawmakers on Thursday on top migration mata, im say "why we dey allow all dis people from shithole country to come here?"
But Trump don deny say im talk dat kain thing.
Dis talk generate plenty reaction as some Africa people talk dia mind for di mata on top social media.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3
But im tweet today say even though say di language wey im bin use for di meeting "tough, but dis no be di language wey im use."
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4
People wey bin dey di meeting with am say, true-true, Trump talk am.
Democratic Senator Dick Durbin say Trump use di "racist" language and im call some African nations "shitholes."
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 5