Ghanaians blast Akufo-Addo sake of 998 'size boom' Presidential staffers

President Akufo-Addo dey walk for Flagstaff House now Jubilee House plus some of en Ministers den staffers

Wia dis foto come from, Nana Akufo-Addo/Facebook

Wetin we call dis foto, President Akufo-Addo dey walk for Flagstaff House now Jubilee House plus some of en Ministers den staffers
Read am in 2 mins

Ghanaians for social media dey blast President Akufo-Addo after goment release list of 998 staff wey dey work for di Presidency.

Skip Facebook post, 1

Content is not available

View content on FacebookDe external site no concern BBC.

End of Facebook post, 1

Menerz dey sarcastically argue say make di President appoint add two more people make he round di figure to 1000.

Skip Facebook post, 2

Content is not available

View content on FacebookDe external site no concern BBC.

End of Facebook post, 2

President Akufo-Addo set record after he first appoint 110 ministers den deputies last year, but di latest number of staffer shock Ghanaians who dey describe am as elephant government, 'size boom' den stuff for social media.

Skip Facebook post, 3

Content is not available

View content on FacebookDe external site no concern BBC.

End of Facebook post, 3

Di 998 list dey feature 9 ministers of state, 27 presidential staffers, 256 junior political appointees, and some oda 706 persons including domestic and household workers and civil servants.

Skip Facebook post, 4

Content is not available

View content on FacebookDe external site no concern BBC.

End of Facebook post, 4

Skip Facebook post, 5

Content is not available

View content on FacebookDe external site no concern BBC.

End of Facebook post, 5

Skip Facebook post, 7

Content is not available

View content on FacebookDe external site no concern BBC.

End of Facebook post, 7

Defence Minister, Dominic Nitiwul, try defend di 998 figure as he dey argue say dem inherit some of di staffers from former President John Mahama.

But former presidential staffer, Dr Clement Apaak, who work under Mr Mahama goment reveal say he den other staffers no dey post, so what government en defence be lie.

Some Ghanaians however dey support di staff numbers for di Presidency.

Skip Facebook post, 8

Content is not available

View content on FacebookDe external site no concern BBC.

End of Facebook post, 8