You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Senate Mace: Nigerians don react with #bringbackourmace
Read am in 1 mins
Social media scatter for Nigeria because of one senator wey bring jaguda pipo wey use force enta dia chamber carry mace run.
Senate bin suspend Senator Ovie Omo-Agege wey dey represent Delta Central Senatorial District for 90 days.
Police don arrest di Senator but dem never see di mace.
Dis matter don make dem start #bringbackourmace for social media.