Coachella: Why Nigerians dey para say Afrobeat star Wizkid no show

Wizkid

Wia dis foto come from, Instagram/Wizkidayo

Read am in 2 mins

Wizkid don cancel im Coachella set for one of di biggest music festivals for di US.

Na visa palava for im band cause am as di star suppose show for stage on Saturday, April 14.

Skip Instagram post
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Coachella follow confam am sef, say im no go perform dis weekend but go show for Weekend 2.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

But e be like say many fans no know wetin dey happen, dem dey wonder why di afrobeat star neva appear for stage.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

As fans dey hala, Wizkid use music coolu pipo tempa wit new single.

Di name of di new song wey im feature wit Kiddominant na 'Alright.'

Skip X post, 7
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 7

As e be so fans just wan make di guy show and scatter di ground wit fresh new jams.

Na till next weekend e go be; di star tweet say: "Next weeknd! Bring una flags."

Skip X post, 8
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 8

Well, dat next weekend, pipo wey no dey US no go fit follow as di mata be because for na only di first week go stream online for fans to watch di full music performances.

Coachella na music festival wey dey happun every year for California, for US and big big stars dey show all di time.

Dis year, artists like The Weeknd, Beyonce and Eminem dey dia and e dey happun from April 13 to April 22, 2018.