Why Drake 'God's plan' video make people cry

Drake

Wia dis foto come from, ROBYN BECK/AFP/Getty Images

Wetin we call dis foto, Drake na America award winning rapper
Read am in 2 mins

Award winning rapper from Canada, Drake, no give im fans any idea say im been dey cook something before e drop im new songs.

So to may people, e come as surprise when im drop di new song 'God's plan' and di way di thing take make wave.

God's plan top chart, reach number 1 ontop di hot 100 for America, dey people mouth, make some cry sef ever since im drop am for January dis year.

Although di world know Drake as better musician dis time na more than di song, di lyrics na im draw people.

Many people fall in love with wetin dey di video.

Di video show how Drake dey help people, dash people wey im no know money, scholarship and even free shopping too.

Drake talk say im dash people almost $1 million wey be di budget to shoot di video.

People talk about di mata well-well on top social media.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Drake talk say dis na di most important thing wey im don ever do for im career.

Im use di video to take challenge people to reach out and show love even if na just one day.

Skip Instagram post
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post

Drake na popular musician wey don win Grammy awards three times, im don also do collabo with African artistes like Nigerian award winning star Wizkid.