Nigeria: JAMB don hold pass 100,000 results

JAMB logo.

Wia dis foto come from, JAMB/FACEBOOK

Wetin we call dis foto, JAMB na di join bodi wey dey set exam for people wey wan go university for Nigeria.
Read am in 2 mins

Plenti candidates wey write di 2018 Unified Tertiary Matriculation Examination (UTME) don dey vex say dem never see dia result.

Dis na as di bodi wey dey organize di exam for Nigeria, Joint Admission and Matriculation board (JAMB) bin talk say dem no go release result immediately as dem dey do before because dem wan check whether wuru wuru bin dey for dia centres.

Dem talk say dem go do more investigate for di matter and punish all di people wey bin cheat.

Dis na as candidates don dey write for social media say make dem look di camera footage wella because e no go good to punish those wey no cheat because dem bin dey hall wey wuru wu dey happen.

Dis na wetin come make am be trending topic for social media.

Wetin people dey talk about di JAMB results?

Some people dey joke say snake fit don swallow dem result as JAMB official bin say snake swallow money for JAMB office.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Dis person talk say dem release im result come unrelease am after some time.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Dis person talk say im friend wey write JAMB see e no register for di exam when e bin go find im results.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

And dis person dey vex say JAMB don spoil im plan to get like 270 for di exam as dem no release im score.

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4