Nigeria: Simi fans dey yab her 'belle'

Simi

Wia dis foto come from, symplysimi/Instagram

Wetin we call dis foto, Simi bin just release new music wey she call 'Complete Me'
Read am in 1 mins

For Sunday night March 18, Nigerian musician Simi perform her hit song, Owambe for di Big Brother eviction night.

As Simi performance dey totori her fans, some pipo enta social media begin yab di cloth wey she wer for bodi.

Dem complain say why Simi go dey wear show-belle shirt wen her belle no flat.

See wetin some of dem yan:

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

But Simi sef give am back to all di people wey dey yab her.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

Some Nigerians dey always complain about Simi kain fashion style.