Nigeria: Why #100nairanotes dey trend for social media

Wia dis foto come from, Twitter/@siunit1952
For Nigeria Twitter, one new hashtag dey trend wey dey make pesin say 'wetin be dis?'
Some Nigerians dey use #100nairanotes to talk say e don tay wey dem see clean, mint N100 and e be like say na true.
BBC News Pidgin ask pipo about di mata and dem talk say true-true dem neva see mint N100 for market.
Di Central Bank of Nigeria bin talk say dem go try to add back small-small notes for market but dat one neva appun.
If you be pesin wey de yenta danfo wella or climb okada wen you dey waka, you for don notice say N100 change no dey pure at all.
See as pipo dey talk on di #100nairanotes mata.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2
Some pipo dey even use di hashtag talk mata for Nigeria.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3

End of X post, 4
Anoda pesin talk say di only place where you fit find clean N100 naira na for 'owambe' party and no be lie.
End of Di one wey oda users dey read well well
For many wedding and jolli party for different part of Nigeria, pipo dey always share mint.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 5

End of X post, 6