How President Buhari wan take waka don dey confuse Nigerians

President Muhammadu Buhari

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, President Muhammadu Buhari waka to Kano for wedding don vex many Nigerians
Read am in 1 mins

Nigeria President Muhammadu Buhari bin just talk say im go visit five states for di country wey suffer katakata.

Dem be Benue, Rivers, Taraba, Yobe and Zamfara states im say im go show and na from March 5.

Dis same March 5, im just meet Liberia President George Weh 'behind closed doors.'

Dis same today, oga Buhari go enter Ghana to jollificate with di country pipo as dem dey arrange for di 61st independence ceremony.

Well, di president be adult just like im PA Lauretta Onochie talk, so im go fit waka as im like.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Some pipo don already enter social media say 'wetin dey appun?'

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4