Kano: Nigerians dey provoke say Buhari go wedding

Wia dis foto come from, Lauretta Onochie/Twitter
Some Nigerians don enter social media with vex say why President Muhammadu Buhari go travel go Kano for wedding wen people dey die.
Dis one dey follow di bad things wey dey happen for north-east of di country from di Dapchi school girls wey dem kidnap to di attack wey happen for IDP camp wey dey Rann for Borno State.
Di president bin show face for Kano State for di wedding of di state governor, Abdullahi Ganduje pickin, Fatima to di Oyo State governor pickin, Idris Ajimobi.
See wetin some Nigerians talk for Twitter:
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3
As people just dey vex dey go, na im di PA to di president, Lauretta Onochie also enter Twitter to support her oga, say im be adult.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4
But dat one add some extra fuel to di fire wey already dey burn with vex for Nigerians; dem come attack madam PA say her talk no sweet people for ear at all.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7

End of X post, 8
Onochie even tweet say President Buhari dey work on all di mata wey dey affect people for different parts of di country, but di many people wey read her tweet talk say make dem just comot am.
Outside dat mata, some people still look di wedding as unity things say make Nigerians dey do dis kain thing.
End of Di one wey oda users dey read well well
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 9