Cameroon: President Biya shake e cabinet after long time

Cameroon president Paul Biya don appoint new ministers.

Wia dis foto come from, PATRICK KOVARIK/GETTY IMAGE

Wetin we call dis foto, Cameroon president Paul Biya don appoint new ministers.
Read am in 1 mins

Cameroon President Paul Biya change inside e own backyard as e put new civil cabinet director and assistant and ministers dem.

Some minister don change laik three ministries and na de same face dem weh de in move round.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Two Anglophone dem, Paul Atanga Nji and Nalova lyonga enter de government for Ministry of Territorial Administration and Secondary Education for dis order.

But president share ministry of Territorial Administration and Decentralisation for two parts and now we get Territorial Administration weh na Paul Atanga Nji be Minister and Decentralisation with Elanga Obam Georges as Minister.

De oda ministers dem and Prime Minister no change.

After de appointment na so reactions flop for social media as any make di make e own analysis, condemn or clap for de appointment.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip Facebook post

Content is not available

View content on FacebookDe external site no concern BBC.

End of Facebook post