BBC News,
Pidgin
Waka go wetin de inside
Plenti seshon
Home
Nigeria
Africa
World
Video
Sport
Entertainment
Most popular
Home
Nigeria
Africa
World
Video
Sport
Entertainment
Most popular
Femi Kuti: Foto dem of live performance of new album 'One People One World'
26 February 2018
Photos of Femi Kuti live performance of im 10th music album 'One People One World'.
Wetin we call dis foto,
Dis na Femi Kuti first performance of im new album wey comot on 25 February 2018.
Wetin we call dis foto,
'One People One World' na Femi Kuti 10th album.
Wetin we call dis foto,
For di live performance, Femi play one saxophone note for like 7 minutes.
Wetin we call dis foto,
Femi say im music na Afrobeat like im papa Fela Kuti own.
Wetin we call dis foto,
Femi promise say im go perform all di songs from di new album.
Wetin we call dis foto,
With N500 ($1.4) person fit watch Femi perform for New Afrika Shrine every Sunday.
Wetin we call dis foto,
Like im papa Fela Kuti, Femi dey always use female dancers for stage.
Wetin we call dis foto,
Di dancers dey always dress in African costume and wear native jewelleries.
Another thing we de for inside dis tori
President Buhari don fail, Obasanjo too follow fail - Femi Kuti
21st February 2018
Felabration: See as people enjoy demself
16th October 2017
'If Fela dey alive, dis na wetin im for sing'
16th October 2017
You might also like:
news
|
sport
|
weather
|
worklife
|
travel
|
future
|
culture
|
world
|
business
|
technology