'If Fela dey alive, dis na wetin im for sing'

Wetin we call dis Video, Felabration vox

Twenty years after King of Afrobeats Fela Anikulapo-Kuti die, people from all over di world gather to celebrate di man life.

BBC Pidgin bin get only one question for di fans: Tosay Fela dey alive, wetin im for dey sing?

Hear wetin dem answer.