Felabration: See as people enjoy demself

Wetin we call dis Video, 'If to say Fela no sing, dem for talk say na today Nigeria begin spoil'

Watch all di excitement as people come out inside Lagos, Nigeria, for di 2017 Felabration festival.

Di festival na to celebrate 20 years since when di global Afrobeats legend Fela Anikulapo-Kuti die.

Im son Femi Kuti, wey bi award-winning musician, take time talk to Daniel Semeniworima of BBC Pidgin.