Ghanaian artiste Ebony Reigns die for road accident

Ebony Reigns

Wia dis foto come from, Ebony Reigns/Facebook

Wetin we call dis foto, Late Ebony Reigns
Read am in 1 mins

Popular Ghanaian dancehall artiste, Ebony Reigns die for horrific in a road accident wey happen on Thursday evening for Sunyani-Kumasi road.

Skip Facebook post, 1

Content is not available

View content on FacebookDe external site no concern BBC.

End of Facebook post, 1

According to police, di 20-year-old singer den two military officers dey together plus am for demma Jeep inside. Dem lef Sunyani dey move towards Kumasi when dem collide plus VIP bus which dey head towards Sunyani from Kumasi.

Skip Facebook post, 2

Content is not available

View content on FacebookDe external site no concern BBC.

End of Facebook post, 2

Accra-based Joy FM report say di two military occupants die later for Bechem Government Hospital after dem rush there, DSP John Adusei, Mankraso District Commander, confirmed.

Skip X post
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post