Nigeria: Lekki new toll fare no dey fair - Residents

Di new increase for money wey drivers dey pay to use Lekki toll gate dey cause serious hold up for di Lekki-Epe Expressway.
Dis na because di Lekki Concession Company (LCC) wey dey manage di road begin collect di new fare on Thursday 1 February.
For di Admiralty Circle Plaza, salon cars dey pay N200 instead of N120; SUV dey pay N250 instead of N150, while danfo bus and okada dey pay 100 instead of N80.
For di Lekki-Ikoyi Link Bridge, salon cars dey pay N300 instead of N250; SUV dey pay N400 from N300, then danfo bus and okada go pay N200.
Content is not available
View content on FacebookDe external site no concern BBC.End of Facebook post
But many drivers dem dey vex on top di matter, say dem bin no know, and di increment no dey fair at all.
Di matter serious sotay people still talk plenty for social media.
Some say car owners wey no happy begin take another route wey come begin affect di whole Lekki Phase One area, sotay no movement for many hours.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2
Others say di money wey dem dey pay high pass wetin LCC announce as di increase; some danfo drivers say dem pay N250 instead of di N100 wey LCC bin say dem increase di money to.
End of Di one wey oda users dey read well well

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7
For di paper wey LCC bring out to say dem dey increase di toll dem write: "e don reach to review di toll money so dat di company fit meet up to pay dia loan money wey we collect from di local and foreign lenders, as foreign exchange dey increase steady for di past few years."
"LCC no fit continue to operate or provide service if we no review di toll tariff," na wetin dem add.
But many people dey wonder why dis reason dey come up, as di Lagos State government bin don take over di loan.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 8

End of X post, 9

End of X post, 10
For June 2016, di Lagos State government bin say dem don restructure di N25.3bn credit facility wey local and international lenders bin give dem to buy back di LCC. Na di Commissioner for Information and Strategy Steve Ayorinde bin explain to tori people say di government don pay total of N9.8bn as full and final settlement of LCC debt to dia international lender, wey grant 21.6% reduction to di State.
Im come say local lenders give dem 12% cut, instead of di 18.5% wey bin dey.
So people dey ask: if di State government don take over di loan, which one LCC dey increase toll to pay which loan again?
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 11