Police arrest three men with different kinds of explosives for Accra

Ghana na one of di west African country dem
Wetin we call dis foto, Ghana na one of di west African country dem
Read am in 1 mins

Ghana police don arrest three men with different kinds of explosives inside Accra.

Di regional police command never give full gist why dem do di arrest, but according to Reuters Agency tori, na at least seven grenades na im dem sieze after police get info.

Assistant Commissioner David Eklu talk say police dey investigate di matter together with relevant agency dem.

Skip X post
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post