'Sex na normal thing'

Wetin we call dis Video, 'Sex na normal thing'

You go fit test yourself for HIV for house?

Florida Uzoaru dey fight against di shame and bad mouth wey dey follow people wey wan buy sexual health products like condoms, and tests dem wey go help person know their status.

She tell BBC Pidgin wetin make her start Slide Safe, her online service to help people test demself for house, still get counselling about sexually-transmitted diseases through social media.