100 Women: Why women and girls no sabi read or write?

Wetin we call dis Video, 100 Women: Literacy

Make person learn how to read and right na fundamental right, but two out of three women dey illiterate for di world.

Africa na di only continent where half of pickin dem Papa and Mama no fit help their children do homework, sake of say dem no sabi book.

Tori be say di world still get long road to make women and men dey equal for literacy matter.