Di Tanzania woman wey dey lie down teach

Wetin we call dis Video, Di Tanzania woman wey dey lie down teach

Joyce na Tanzania special teacher wey dey bring joy to many children.

She dey run day-care class from her bedroom.

She don dey do dis one for 16 years since she get accident wey damage her spinal cord.