UK woman use her eye cancer do business

Wetin we call dis Video, UK: Toni Crews use her sickness do eyepatch business

Toni Crews lost one eye TO cancer and she come need to dey wear black eyepatch.

After she tire with di "you resemble pirate" joke dem, she start to dey make colurful eyepatch dey wear am.

E dey popular sotay she don use am to start business.