NFF Awards: Ighalo, Iwobi, Musa battle for who go be Nigeria player of di year

Iwobi, Ighalo and Musa dey battle for NFF player of di year award.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Di award from NFF wey dey im second edition na to recognise special talent for di kontri.
Read am in 1 mins

Monday na di day wey Nigeria Football Federation (NFF) go announce who be di footballer of di year for di kontri.

Di awards, according to NFF na to recognize football greatness and talent of yesterday, today and tomorrow and also to award di ability to inspire and influence di world.

Odion Ighalo, Ahmed Musa and Alex Iwobi na di three footballers wey dey hope to win di second edition of di awards.

For di women category, Super Falcons players Onome Ebi, Asisat Oshoala and Francisca Ordega na dem be di nominees.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Oda categories for di awards na who go be coach of di year (men), coach of di year (women), Tea of di season, Young player of di year (Men), Young payer of di year (women), goal of di season, fans of di season.

NFF say dem go also get special recognition of legends from di Super Eagles 1994 squad.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4