Jose Mourinho: Arsene Wenger, Carrick, Zidane and oda coaches wey fit become Man U coach

Afta two and half years, Manchester United announce on Tuesday say dia coach Jose Mourinho don comot for di club.

United dey number six position for Premier League and di club feel say enof is enof.

Dem don announce say na short-term coach dem go appoint to lead di team until di end of di season, wen dem do appoint di main pesin.

Dis na five mangers wey dem fit take replace Mourinho wen dem ready:

Michael Carrick

Michael Carrick

Wia dis foto come from, Matthew Ashton - AMA

Wetin we call dis foto, Michael Carrick serve as Mourinho assistant before dem sack am

Zinedine Zidane

Zinedine Zidane

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Zidane no get any job right now

Mauricio Pochettino

Mauricio Pochettino

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Pochettino na di current coach of Tottenham Hotspur

Antonio Conte

Antonio Conte

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Conte win two Premier League titles wit Chelsea

Arsene wenger

Arsene Wenger

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Arsene Wenger spend 22 years wit Arsenal