FIBA women's world cup: D'Tigress don enta quarter-finals of basketball tournament

Now D'Tigress go face di US for dia next game

Wia dis foto come from, Twitter/Dtigress

Wetin we call dis foto, Now D'Tigress go face di US for dia next game
Read am in 1 mins

Na luck wey di Nigeria women basketball team D'Tigress knack Greece 57 - 56 make di team reach di quarter-finals of di 2018 Women's Basketball World Cup.

D'Tigress na di first African kontri to go far like dis for dis competition as dem don win two out of dia three games and finish second for di group stage.

Skip Instagram post
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post

D'Tigress na di current champions of Africa after dem win di 2017 FIBA Women AfroBasket competition last year.

Many pipo don ents social media to say dem gbadun di kain accolades di girls dey bring come di kontri for di sport of basketball.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Now di team go face defending champions USA for di quarter-finals.

Di match Di girls don make history for Africa inside FIBA tournament

Wia dis foto come from, Twitter/Dtigress

Wetin we call dis foto, Di girls don make history for Africa inside FIBA tournament

Before dis dia latest victory, dem panel beat Argentina 75-70.