Alex Iwobi no believe say im go big as im dey now

Wetin we call dis Video, Alex Iwobi dey wonda how pikin dem dey hail am

Arsenal and Nigeria footballer Alex Iwobi travel go Lagos wia im meet some young players wey dey look up to am. Im siddon yan wit BBC Sport Africa about how im football don waka.