Di man wey make AS Roma fall in love with Super Eagles

Wetin we call dis Video, Di man wey make AS Roma fall in love with Super Eagles

Mark Otabor commentary wen Italian club AS Roma do di impossible against Barcelona start love affair between di club and di Afrikan kontri.