Super Eagles World Cup 2018: You fit name all di players wey don score goal for Nigeria?

Rashidi

Wia dis foto come from, David Cannon

Wetin we call dis foto, Rashidi Yekini na im score Nigeria first goal for World Cup

World Cup fever don dey evriwia as di first match go hot on Thursday 14 June. But wetin you sabi about Nigeria for World Cup?

Nigeria dey set to play for dia number six World Cup and dem go play Croatia, Iceland and Argentina for Group D.

From di first time wey Rashidi Yekini tear net for Nigeria against Bulgaria for USA 94, oda players don bang in goals.

But, you fit name all of di players wey don score?

Take our quiz and make you find out how you perform, no forget to share am with your friends.

Sorry, your browser no go work for am.