Poland vs Nigeria: Iwobi and Balogun don show Wroclaw

Wia dis foto come from, Getty Images
Alex Iwobi and Leon Balogun na di first set of super eagles player to enter camp for Wroclaw
Moses Simon dey among di fourteen players wey don enter Super Eagles camp.
Nigeria go face Poland for friendly on Friday for di Wroclaw Stadium, as part of dia preparation for 2018 FIFA World Cup for Russia.
Dis na di players wey dey camp now;
- Troost Ekong;
- Alex Iwobi;
- Ola Aina;
- Tyronne Ebuehi;
- Brian Idowu;
- Leon Balogun;
- Francis Uzoho;
- Elderson Echiejile;
- Stephen Eze;
- Joel Obi;
- Shehu Abdullahi;
- John Ogu;
- Moses Simon; and
- Kenneth Omeruo.
Di players wey dey camp don begin train already.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2