Alexis Sanchez don join Man U, Mkhitaryan join Arsenal

Henrikh Mkhitaryan

Wia dis foto come from, Arsenal/Twitter

Wetin we call dis foto, Henrikh Mkhitaryan
Read am in 1 mins

Manchester United don confam di signing of Alexis Sanchez from Arsenal, and Henrikh Mkhitaryan don pass am for road go Arsenal.

Manchester United confam di Sanchez transfer for social media video.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Di video show say im go wear di number 7 jersey for Old Trafford.

Meanwhile, Arsenal also announce say Mkhitaryan don complete im move to London. For di club website im talk say: "I dey very happy say I fit finish dis deal and I dey very happy to dey here. Na dream come true because always dream to play for Arsenal."

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2