UEFA Europa League as e happen

Wia dis foto come from, Getty Images
AC Milan, Nice and Zenit all score five goals away from home for di opening group match of di 2017/2018 UEFA Europa League.
Milan show plenty quality as dem return to European football, dem thrash Austria Wien 1-5.
Another Italian club wey do well na Atalanta. Dem teach Everton football lesson as dem win 3-0 while Lyon draw dia game to Apollon Limassol.
Alexis Sanchez score fine goal as Arsenal come from behind to beat Cologne 3-1 for match wey dem delay for one hour because of crowd trouble.

Wia dis foto come from, Rex Features
Match day one results
Group A: Villarreal 3-1 Astana
Slavia Praha 1-0 Maccabi Tel-Aviv
Group B: Dynamo Kyiv 3-1 Skënderbeu
End of Di one wey oda users dey read well well
Young Boys 1-1 Partizan
Group C: Hoffenheim 1-2 Braga
İstanbul Başakşehir 0-0 Ludogorets
Group D: Austria Wien 1-5 AC Milan
Rijeka 1-2 AEK Athens
Group E: Atalanta 3-0 Everton
Apollon Limassol 1-1 Lyon
Group F: København 0-0 Lokomotiv
Moskva, Zlín 0-0 Sheriff
Group G: FCSB 3-0 Plzeň
Hapoel Beer-Sheva 2-1 Lugano
Group H: Arsenal 3-1 Köln
Crvena zvezda 1-1 BATE Borisov
Group I: Marseille 1-0 Konyaspor
Vitória SC 1-1 Salzburg
Group J: Hertha Berlin 0-0 Athletic
Zorya Luhansk 0-2 Östersund
Group K: Vitesse 2-3 Lazio
Zulte Waregem 1-5 Nice
Group L: Vardar 0-5 Zenit
Real Sociedad 4-0 Rosenborg











