Goddey Ehiwarior: Meet di 'Yam Man' wey dey harvest over one million tubers

Wetin we call dis Video, Goddey Ehiwarior: Meet di 'Yam Man' wey dey harvest over one million tubers

Chief Goddey Ehiwarior na yam farmer for Delta state south south Nigeria wey im farming dey totori pipo.

Di 'Yam Man' wey dey harvest over one million tubers of yam without tractor or machine siddon with BBC Pidgin to yan about im experience.

Video by: Ufuoma Gift