Triplet models: Tomisin, Tomiwa and Toni dey totori pipo for social media with dia modelling work and life
BBC Pidgin follow one set of triplet wey dey model for instagram, Tomisin, Tomiwa, Toni tok on dia modelling work together and how pipo dey react to dat.
Oya follow hear from di 20-year-old triplet models dem wey dey burst pipo head ontop social media.
Producer: Moseph Ekine
Video journalist: Sarah Tiamiyu

