Benjamin Ekechukwu: Six-year-old Nigerian auto mechanic wey get passion for im hand work

Wetin we call dis Video, Benjamin six-year-old Nigerian auto mechanic: Di Boy get passion for im hand work

Afta school, wetin your pikin dey do?

Meet six-year-old Benjamin wey get passion for mechanic work.

For dis video, BBC Pidgin find out how di primary school boy dey chase im passion afta schooling hours for Benin, southern Nigeria.

Video by: Ufuoma Gift