Edwin Okolo: Di designer wey dey knit clothes machine no fit do

Wetin we call dis Video, Meet Edwin Okolo, Designer wey dey knit im clothes

Producer: Faith Oshoko

Sometin wey start as wey to bond wit family member don turn full blown business for Edwin Okolo.

Crochet work na one of di handiwork for cloth wey for now machine no fit do.

E follow BBC News Pidgin tok about di dignity of labour and value of pipo wey dey follow support your hustle.

And for how handiwork fit change how pipo dey see wetin dey happun for life.

Video by: Sarah Tiamiyu