Ugo Monye, di ogbonge tailor wey break internet wit Ebuka agbada

Wetin we call dis Video, Ugo Monye, di ogbonge tailor wey sew Ebuka agbada

Ugo Monye na one of di top tailors for Nigeria wey dey bring shine for fashion inside di kontri.

Im siddon wit BBC Pidgin to talk about fashion for Nigeria and dat agbada wey go viral.