Khadijat Adigun: How community join hand train dia first female pilot

Wetin we call dis Video, Di bend-bend road to be Pilot

No be many communities for Nigeria get pilot. And wen na woman pilot, e go hard well well to see.

Offa community for Kwara State north central Nigeria rally togeda, join hand to pay di school fees of dia pikin Khadijat Adigun wen she dey aviation school.

Di pilot wey don get her licence, say di sky na di starting point for anibodi wey wan live dia dream.

Grey line wey dey

Producer: Ahmed Ambali of BBC Yoruba Service

Video journalist: Hans Fannon