Meet di security men wey return bag wey money full inside

Wetin we call dis Video, Meet di security men wey return bag wey money full inside

BBC don tok to two security men for Nigeria Murtala Muhammed International Airport wey collect beta accolade from President Buhari for wetin dem do.

Achi Daniel and im supervisor Francis Emepueaku tell BBC Pidgin how dem take return bag wey money full inside for airport.