Ngozi Okonjo-Iweala: Oil marketers kidnap my mama

Wetin we call dis Video, Okonjo-Iweala: Oil marketers kidnap my mama

Former minister of finance Ngozi Okonjo-Iweala say to fight corruption for Nigeria na dangerous business.

Okonjo-Iweala write for her new book "Fighting corruption is dangerous" wia she talk her experience during her time for goment and why young pipo no suppose give up for Nigeria.