Wetin 'Wife Material' mean sef?

Wetin we call dis Video, Wetin 'Wife Material' mean?

You fit don hear people say "dat man, na husband material", or "dat woman na wife material."

But wetin e really mean?

Any difference dey between Woman and 'Wife Material'; Man and 'Husband Material'? BBC News Pidgin enter street to find out.

Reporter: Ogechi Obidiebube

Video: Joshua Akinyemi